Nigerian Talented Singer BRAIN JOTTER is here with the LYRICS of his recent single dubbed “Gid Abeg” which consist of another bodywork mixes with delightful mixture of great vocals and instrumentals to make the vibes a full one that is energetic.

Quotable Lyrics:
Omoh me I don Dey go back home o
Anybody wey hungry catch make him sef left home …
Make we Dey left home …

Home alone ..
God Abeg!
Na me first came and come burst others dey come cap.
Na me first enter club I shut up others dey shut down .. God Abeg!
Na me first reverse for roundabout others dey turn round .. God Abeg!
Na me first tie towel under jeans others dey wear pant .. God Abeg
Zam oku na prayer

Man wey broke na Zainab
Can you do me a favor? … No

Can you do me a favor? .. I say No!
Zam oku na prayer

Man wey broke na Zainab
Can you do me a favor? … No

Can you do me a favor? .. No!
God Abeg!!!