In “Enjoy,” Tekno invites listeners on a journey of pure bliss and celebration. With its infectious beats and uplifting melody, the track serves as a reminder to savor life’s simple joys and embrace moments of happiness.
Tekno’s smooth vocals glide effortlessly over the rhythm, exuding a sense of carefree optimism that is contagious. “Enjoy” is more than just a song; it’s a mantra for living in the present and appreciating the beauty of every moment.
With its irresistible groove and feel-good vibes, Tekno’s “Enjoy” is bound to uplift spirits and get bodies moving on dancefloors everywhere.
LYRICS
Body dem
Body dem TeknoPerson wey know person
E no dey kill person If you wan know person No go force person I no dey sick You wan gimme medicine I get money o You wan help me spend my moneyAllow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy (oh no) Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me oh-ohI’m a winner, I’m a winner (I’m a winner)
Just believe that I’m a winner (I say just believe oh) I will never do it like you do it Just believe I’ma do it, do it Let me do it like I do it (how I do it)Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy (allow me o) Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself (ye, ye-ye, ye) (O mamamu)Kpe kpe kpe
Kpriiikpe, body dem (O mamamu) Kpe kpe kpe (If you no want make I happy o)Something go do you
Something go do you Water go choke you Thunder go yawa you Something go do you Something go do you Water go choke you Something go do youAllow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself
STREAM BELOW
Leave a Reply